ru
Feedback
𝐃𝐚𝐥𝐥𝐚𝐬 𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥 𝐂𝐡𝐚𝐧𝐧𝐞𝐥 🇳🇬

𝐃𝐚𝐥𝐥𝐚𝐬 𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥 𝐂𝐡𝐚𝐧𝐧𝐞𝐥 🇳🇬

Открыть в Telegram

𝐓𝐞𝐜𝐡 𝐇𝐮𝐛 𝐕𝐢𝐫𝐭𝐮𝐚𝐥 𝐍𝐮𝐦𝐛𝐞𝐫𝐬 | 𝐖𝐀 𝐁𝐨𝐭𝐬 | 𝐆𝐫𝐨𝐮𝐩𝐬 | 𝐆𝐢𝐯𝐞𝐚𝐰𝐚𝐲𝐬 𝐒𝐞𝐥𝐥. 𝐏𝐫𝐨𝐦𝐨𝐭𝐞. 𝐆𝐫𝐨𝐰. 𝐖𝐢𝐧. 𝐃𝐫𝐨𝐩𝐬 𝐝𝐚𝐢𝐥𝐲. 𝐆𝐨𝐭 𝐚𝐧𝐲 𝐃𝐄𝐀𝐋: 𝐃𝐌 @HeisDallas_bot

Больше
1 667
Подписчики
+2424 часа
+127 дней
+8730 дней
Архив постов
ғᴏʀ sᴀʟᴇ ɪғ ʏᴏᴜ ʜᴀᴠᴇ ɪɴᴛᴇʀᴇsᴛ ᴅᴍ @victorylordhimself
ғᴏʀ sᴀʟᴇ ɪғ ʏᴏᴜ ʜᴀᴠᴇ ɪɴᴛᴇʀᴇsᴛ ᴅᴍ @victorylordhimself

ᴄʜᴀᴛ ɪɴ ᴛʜᴇ ɢʀᴏᴜᴘ ᴀʙᴇɢ

No dey call us losers E dey vex me Una pessi failed woefully yesterday All through out the game Baba no play anything wey sweet him fans Nothing for Una pessi

Lmao Make Una no forget say player of the century awards still dey sha Una pessi no go fit carry am till he die Na only world cup our goat ( Ronaldo ) never carry

Don't tell me to shut up guy We all are talking You talk mine I talk mine Your goat ain't mine

Shut up World cup is not meant for only one person It is meant for the team that won Less am jhoor Nothing Pessi sabi Na empty preeq Una be

Lmao... I'm just saying the fact that Argentina no deserve to enter the final

https://t.me/Rimuru_Tech1 QUICKLY JOIN HERE I'LL BE DROPPING A UPDATED BAN BOT HERE AND PLEASE SHARE....

No help am with my channel that guy useless