𝐃𝐚𝐥𝐥𝐚𝐬 𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥 𝐂𝐡𝐚𝐧𝐧𝐞𝐥 🇳🇬
Ir al canal en Telegram
𝐓𝐞𝐜𝐡 𝐇𝐮𝐛 𝐕𝐢𝐫𝐭𝐮𝐚𝐥 𝐍𝐮𝐦𝐛𝐞𝐫𝐬 | 𝐖𝐀 𝐁𝐨𝐭𝐬 | 𝐆𝐫𝐨𝐮𝐩𝐬 | 𝐆𝐢𝐯𝐞𝐚𝐰𝐚𝐲𝐬 𝐒𝐞𝐥𝐥. 𝐏𝐫𝐨𝐦𝐨𝐭𝐞. 𝐆𝐫𝐨𝐰. 𝐖𝐢𝐧. 𝐃𝐫𝐨𝐩𝐬 𝐝𝐚𝐢𝐥𝐲. 𝐆𝐨𝐭 𝐚𝐧𝐲 𝐃𝐄𝐀𝐋: 𝐃𝐌 @HeisDallas_bot
Mostrar másEl país no está especificadoTecnologías y Aplicaciones31 263
1 669
Suscriptores
+2424 horas
+127 días
+8730 días
Archivo de publicaciones
No dey call us losers
E dey vex me
Una pessi failed woefully yesterday
All through out the game
Baba no play anything wey sweet him fans
Nothing for Una pessi
Lmao
Make Una no forget say player of the century awards still dey sha
Una pessi no go fit carry am till he die
Na only world cup our goat ( Ronaldo ) never carry
Don't tell me to shut up guy
We all are talking
You talk mine
I talk mine
Your goat ain't mine
Shut up
World cup is not meant for only one person
It is meant for the team that won
Less am jhoor
Nothing Pessi sabi
Na empty preeq Una be
Lmao...
I'm just saying the fact that Argentina no deserve to enter the final
https://t.me/Rimuru_Tech1
QUICKLY JOIN HERE I'LL BE DROPPING A UPDATED BAN BOT HERE
AND PLEASE SHARE....
