ch
Feedback

不要被骗子欺骗!Telemetrio 会找到并标记这些频道 👉 如果想查看标记,请订阅 👈

𝑫𝒆𝒗 𝑨𝒊𝒎𝒃𝒐𝒕 𝑼𝒏𝒊𝒒𝒖𝒆 𝑮𝒓𝒂𝒄𝒆 𝑫𝒐𝒎𝒂𝒊𝒏

𝑫𝒆𝒗 𝑨𝒊𝒎𝒃𝒐𝒕 𝑼𝒏𝒊𝒒𝒖𝒆 𝑮𝒓𝒂𝒄𝒆 𝑫𝒐𝒎𝒂𝒊𝒏 </>

前往频道在 Telegram

Hello Team Telegram, https://telegra.ph/Disclaimer-11-25-17

显示更多
未指定国家未指定类别
792
订阅者
+424 小时
-97 天
-930 天
帖子存档
I go solo your clan na una clan dey fear to drop their number Ill be the reason your clan full up to 20+ go disband

I nor dey bluff if I say I go premium your code I go do am in a minute I don do am nor be once nor be twice and nor be the 20th time I dey do am on a norms Ban don even dey tire me e nor even dey sweet again like before when Celestial and night raiders dey fight Funny how life is Me and my worst enemy then na friends now 😂😂 Lord anonymous 😂

Say Almighty Grace dey claim ban yet he dey fear to drop his number mah use am claim ban 😂😂😂

Oya lemme go and find victims who will find my trouble on WhatsApp to ban i feel like doing evil

Change of topic Yall want QwinXit MD Not the regular bot you see this nigg@s cloning tho Mine is special I put real workings to be different for i am Unique

Few friends i have is loner, Shazam, smitadex and satanus The rest nor really pure

Come... all of a sudden the Almighty Grace wey una hate nai una dey full my dm asking for mutual friendship Kain Nor be setup be that Too sus innit