𝑫𝒆𝒗 𝑨𝒊𝒎𝒃𝒐𝒕 𝑼𝒏𝒊𝒒𝒖𝒆 𝑮𝒓𝒂𝒄𝒆 𝑫𝒐𝒎𝒂𝒊𝒏 </>
الذهاب إلى القناة على Telegram
Hello Team Telegram, https://telegra.ph/Disclaimer-11-25-17
إظهار المزيدلم يتم تحديد البلدالفئة غير محددة
797
المشتركون
لا توجد بيانات24 ساعات
-147 أيام
-1430 أيام
أرشيف المشاركات
I go solo your clan na una clan dey fear to drop their number
Ill be the reason your clan full up to 20+ go disband
I nor dey bluff if I say I go premium your code I go do am in a minute
I don do am nor be once nor be twice and nor be the 20th time I dey do am on a norms
Ban don even dey tire me e nor even dey sweet again like before when Celestial and night raiders dey fight
Funny how life is Me and my worst enemy then na friends now 😂😂
Lord anonymous 😂
Say Almighty Grace dey claim ban yet he dey fear to drop his number mah use am claim ban 😂😂😂
Oya lemme go and find victims who will find my trouble on WhatsApp to ban i feel like doing evil
Change of topic
Yall want QwinXit MD
Not the regular bot you see this nigg@s cloning tho
Mine is special
I put real workings to be different for i am Unique
Few friends i have is loner, Shazam, smitadex and satanus
The rest nor really pure
Come... all of a sudden the Almighty Grace wey una hate nai una dey full my dm asking for mutual friendship
Kain
Nor be setup be that
Too sus innit
