uz
Feedback

Firibgarlarga uchmang! Telemetrio bunday kanallarni topadi va belgilaydi 👉 Belgini ko‘rmoqchi bo‘lsangiz, obuna bo‘ling

𝚂𝙼𝙸𝚃𝙰𝙳𝙴𝚇 𝙲𝙷𝙰𝙽𝙽𝙴𝙻𓆏♕︎𓆙 ❶

𝚂𝙼𝙸𝚃𝙰𝙳𝙴𝚇 𝙲𝙷𝙰𝙽𝙽𝙴𝙻𓆏♕︎𓆙 ❶

Kanalga Telegram’da o‘tish

ALL HAIL SMITADEX ALL CLAN BOW User's: 𓃶𓅓︎𓄁︎༒𓂀乂𝙏𝙀𝘼𝙈숬𝘼𝙏𝙃𝙀𝙉𝘼乂 𝘼𝙇𝙇 𝘾𝙇𝘼𝙉 𝘽𝙊𝙒 숬𝚀𝚄𝙴𝙴𝙽『 𝚂𝙼𝚃』𖤍⁰⁰⁶【𖣔】🧚🧚‍♂️🧚‍♀️💗 ✞ Cygnus 🎭 ✞︎

Ko'proq ko'rsatish
Mamlakat belgilanmaganToif belgilanmagan
804
Obunachilar
+824 soatlar
+307 kun
+14130 kun
Postlar arxiv
𝒃𝒊𝒏𝒈 𝒄𝒉𝒊𝒍𝒍𝒊𝒏 𝑾𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 𝒘𝒐𝒓 😂 𝑪𝒂𝒔𝒊𝒎𝒂 𝒃𝒊𝒏𝒈 𝒄𝒉𝒊𝒍𝒍𝒊𝒏 𝑩𝑰𝑵𝑮 𝑪𝑯𝑰𝑳𝑳𝑰𝑵𝑵𝑵𝑵𝑵𝑵 𝑷𝑨𝑰𝑵

Tf? Una go like m if em chat like ts for una chnl?

As she dey shade me wey I no talk anything then wey I dey smile Her account wey chop bn that day before this time Who u think say do am? The day she beef Godfather wey she chop bn Who do am? If I keep mute, ND u dey offend me ND I keep smiling e get reason

There was a day she mistakenly forgot to use channel profile and chat She use that acc she say na her mama chat I just told her Lowkey I saw it Buh not dull as others Naso the girl talk na her hb but did I ever mention acc ? 😂😂 What I said was just ‘low-key I saw it Buh not dull’

Na me u dey tell¿ Na when I keep mute, na then I wicked pass Know this about me now. If u dey do sth, about me ND I keep smiling with you Any bad thing wey do u that time na me dey behind it. We all know what we are doing.

Sas nigga Dey beg Kain Silence will Neva