uz
Feedback

Firibgarlarga uchmang! Telemetrio bunday kanallarni topadi va belgilaydi πŸ‘‰ Belgini koβ€˜rmoqchi boβ€˜lsangiz, obuna boβ€˜ling πŸ‘ˆ

Victory Tech

Victory Tech

Kanalga Telegram’da oβ€˜tish

www.victorytech.name.ng

Ko'proq ko'rsatish
Mamlakat belgilanmaganToif belgilanmagan
1 000
Obunachilar
-824 soatlar
-397 kun
-3930 kun
Postlar arxiv
Mona enter game na

u dey use sword i dey use blow as how

u sabi jump oo

bro rate our match

Make I share the vawlence equally

Make one of Una spectate na

My network come bad I dey play armed race And e commot me

ask him the way game just dey

I just wan enter I see say wona don start

omoh my papa jor

Enter game πŸ˜‚πŸ˜‚

no vex padi me

Two bot

omoh nah sniper match sha

As wona no wait for me I die??

omoh game sweet

omoh eh nah my papa wey make me dey dull oo

AnimatedSticker.tgs0.09 KB

dey die ni u wey nah network make u kill me