uk
Feedback
🍀ADISCO LIVE🖤🤍🍀

🍀ADISCO LIVE🖤🤍🍀

Відкрити в Telegram

THE OFFICIAL TELEGRAM CHANNEL OF ADISADEL COLLEGE EST:1910🫂 ZEBRA BOYS🦓🤤 2016 NSMQ CHAMPIONS 🏆 GOD IS A SANTA🙂‍↕️🖤🤍 GIANTS OF CENTRAL REGION 🐐📌✨ MOTTO: VEL PRIMUS VEL CUM PRIMIS🖤🦓🤍!

Показати більше
Країна не вказанаКатегорія не вказана
1 204
Підписники
+1624 години
+9127 днів
+92130 день
Архів дописів
make unit talk say that be wonna stronghold

yes so the problem be the chem side

The only thing be sey as Adrah leff norr be like we no really dey see again

the person edey take them through chemistry no die?

Eno be the same training them dey go through

sia why every contestant ein brain be the same?? or them dey force every contestant say make he like chemistry? 🤣🤣🤣

????

For this contest? Yeahhhh Buh sey the chemistry Adey talk based on over the years

Make afinish then ago tell you why achimota go whip we

no be you norrr you talk say ebi biology questions them answer am gee??

achimota you say e go bee we sef get 1

Herrr😂you no dey talk truth

You dey compare your body to kumaca den wesley grammar?

you dey lie

bro you that round the three contests all no body get 4 sef

We all know sey chemistry be wanna strong hold wey that one seff we get 0😂Chaleyyyyyy

Round 3 too, a whole chemistry question we get 0

okay

Wey them sanna no fast for there Ebe only the biology then we dey see sey them no dey hesitate (them really good for there)

adey soak you