uk
Feedback
𝗚𝗢𝗗𝗙𝗔𝗧𝗛𝗘𝗥 𝗢𝗙 𝗦𝗛𝗘𝗟𝗕𝗬 𝗗𝗢𝗠𝗔𝗜𝗡

𝗚𝗢𝗗𝗙𝗔𝗧𝗛𝗘𝗥 𝗢𝗙 𝗦𝗛𝗘𝗟𝗕𝗬 𝗗𝗢𝗠𝗔𝗜𝗡

Відкрити в Telegram

Free PteroNEST channel Get updated through the channel

Показати більше
Країна не вказанаКатегорія не вказана
Немає даних
Підписники
+1724 години
-1477 днів
-7630 днів
Архів дописів
Human being dey put iris for channel kain idiot come still on the welcome message inside channel

U know say I never create my bot finish na cus lol guy 😂😂

ᴀɴᴏᴛʜᴇʀ ᴇɢʙᴏɴ ᴜʀ ᴏᴡɴ ᴄʜᴀɴɴᴇʟ ɴᴇᴠᴇʀ ᴇɴᴛᴇʀ 70 sᴜʙs sɪɴᴄᴇ ɴɪ 😂😂

Sha we don comot am as force join from brain wave😐

I no too Dey forward sha 😂 One tin about Nigerian is they like free tins

ᴘᴇʀsᴏɴ ᴡᴇʏ ɪғ ʜɪᴍ sᴀʏ ʜɪ ғᴏʀ ᴄʜᴀɴɴᴇʟ ʜᴇ ɢᴏ ғᴏʀᴡᴀʀᴅ ᴀᴍ 😭😂 ᴇᴠᴇʀʏᴛʜɪɴɢ ʜᴇ sᴀʏ ʜɪᴍ ᴍᴜsᴛ ғᴏʀᴡᴀʀᴅ

Anyhow forward to Chck the channel na Dem go Dey turn am to chat gc sometimes Giveaway Dey lack😂

Na him kill am That my graveyard two was Neva dead

ʙʀᴏ ᴛʜᴇᴍ ɢᴏ ᴅᴇʏ ʙᴏᴏsᴛ ᴄʜᴀɴɴᴇʟ ᴀɴʏʜᴏᴡ 😂😂

ᴏᴍᴏʀ ᴍᴀᴋᴇ ᴍʏ ᴄʜᴀɴɴᴇʟ ɴᴏ ʙᴇ ʟɪᴋᴇ ᴜʀs ᴏᴏ 1ᴋ sᴜʙ ɴᴅ ᴜ ʀᴇ sᴛʀᴜɢɢʟɪɴɢ ᴛᴏ ɢᴇᴛ 50 ᴠɪᴇᴡs ɪɴ ᴀɴ ʜᴏᴜʀ