𝗡ᴜᴇʟʟ's 𝗦ᴘᴀᴄᴇ. ⇲⇱
Ir al canal en Telegram
┏━━━━━━〈 𝗦𝗛𝗢𝗥𝗧 𝗜𝗡𝗙𝗢 〉━━━━━◯ ┃»» 𝙰𝙱𝙾𝚄𝚃: [𝖳𝖾𝖼𝗁 𝖨𝗇𝗌𝗂𝗀𝗁𝗍𝗌] ┃»» 𝙾𝚆𝙽𝙴𝚁 [₊t.me/lazynuell_x] ┃»» 𝙿𝚁𝙾𝙹𝙴𝙲𝚃 [𝙷𝙴𝚇-𝙰𝙶𝙾𝙽ᵀᴹ] ┃»» 𝙿𝙰𝙸𝚁@ t.me/..... ┗━━━━━━━━━━⎋━━━━━━━━━━◯ 𝘗𝘰𝘸𝘦𝘳𝘦𝘥 𝘉𝘺 𝐇𝐄𝐗-𝐀𝐆⎋𝐍ᵀᴹ ━━━━━━━━━⎋
Mostrar másEl país no está especificadoTecnologías y Aplicaciones44 061
603
Suscriptores
-124 horas
-37 días
+6030 días
Archivo de publicaciones
I remember when I first released SPECTRE 1, there was this dude he keeps bringing different bot base to me to help him fix issues and he didn't know I have issues to fix on my own bot, so I told him to chill
Mehn
Ok even if you dey clone you suppose sabi read the code d3bug and shiii so you can fix anything
But not these people
Just change bot make and image
Dem no fit do anything else in thy file
Any small error (even if na ' dey miss) dem no go know
Mehn
and na literally like 20 features dey work
Some not know the difference between case type and plugins
Or casexplugins 😭
Omoh
Ano dy like talk sha
But the thing dey very annoying
At least even if you wan clone do am with sense you can learn how to build from there
But no dem wan feel among
Just edit file within 3hrs rush post
See evidence everywhere
Dem go con dey deny dey lie
Naso one mf clone bot forget to change channel newsletter come dey shout sey him write am from scratch 😭
Repost from N/a
So now if you have one old decrypt WhatsApp bot file or telexwa
All you need to do is redesign,rename, and find one aura / aesthetic image edit put one dark name and GBAM
you're now a developer
Una really dy muse me fr
