Mr Granxy
Ir al canal en Telegram
Only Granxy's Update. A man of peace ✌️ The guy you can Trust Investment and free Update are posted here
Mostrar másEl país no está especificadoLa categoría no está especificada
420
Suscriptores
Sin datos24 horas
-57 días
-1230 días
Archivo de publicaciones
420
Omo, I con dey wonder why the money cheap.
Na when 50 members exit channel once I ask this guy wetin happen, he say the members dey complain Say no update for channel 😂
420
That fake members bot, na that bot Dem use for my channel wey I just dey pay the guy say he dey help me add members for here.
420
I know say na me be the promoter of PayTm bot. But make una hold on first oo.wait for my command before you do am.
420
|I know say na me be the promoter of PayTm bot. But make una hold on first oo.wait for my command before you do am.|
420
Omo, this bot na scam ooo guys.
If you have purchased any followers here e dey disappear back later oo
420
We need to confirm the bot payout first.
Even if I was compensated for promoting, I don't need to waste my particular members here because I'm a man of peace ✌️
