1 600
订阅者
-424 小时
-137 天
-17830 天
帖子存档
1 600
3 games today, 3 booms
If you like still dey doubt me
Wins go surely pass losses 💯
1 600
You go first think say affirmations no dey work, say na waste of time, but I promise you, affirmation is a great way to start your day.
You just believe and have faith that things will work in your favour, and they will.
Affirmations, always.
1 600
Dearly beloved 💚, say these to yourself 🗣️:
Good things come to me easily
Life is good to me
I am strong and energetic
I am rich in all areas of my life
I am a money magnet
Money flows to me from multiple sources
I attract prosperity with ease
I am healthy, wealthy, and happy
Everything works out in my favour
I Affirm 🍏
1 600
Omo happy new week guys
I pray this week be a sweet week for us all
Make una react make I sabi say una active abeg
1 600
This beautiful Monday morning first do us shallow 😂
Sun first shine, everybody dey shout ope
Now rain dey fall 😂😂
Una good morning jare 😂😂
1 600
Omo yesterday pain me.
1.09 odds no allow us clean sheet yesterday. 1.09 odds FFS.
Sometimes betting fit make you craze fr fr.
