ch
Feedback
𝗦𝗔𝗩𝗔𝗚𝗘 ✞ 𝗧𝗘𝗖𝗛 ᴼᶠᶠⁱᶜⁱᵃˡ

𝗦𝗔𝗩𝗔𝗚𝗘 ✞ 𝗧𝗘𝗖𝗛 ᴼᶠᶠⁱᶜⁱᵃˡ

前往频道在 Telegram

💻 Official channel of Savage EC. Tech updates, tutorials, tools & exclusive projects @savage_ec

显示更多
未指定国家技术与应用27 872
2 161
订阅者
-224 小时
+1267 天
+43830 天
帖子存档
I insult u mumu gas per u no get sense, isn't it obvious?

I even wan admin you for my channel without asking for admin for admin you con dey insult me "Mumu" as per wetin??? 😂😂I don't have your time sef see free me

Lol you have even remove the admin badge like that untop 235 subs tahhh👌😂😂

They form Merlin there 😂😂😂

Lol dey no born you well I swr 😂😂😂

Who u dey call dullard? E be like say u no like they use this your tg account

You badge me restrict from posting message is that admin

Una dey chat for ch ke ? Watin do gc

Lol 40+ subs he low or you wan admin??

𝗩𝗢𝗧𝗘 𝗙𝗢𝗥 𝗦𝗧𝗔𝗥 𝗚𝗜𝗩𝗘𝗔𝗪𝗔𝗬
Anonymous voting

Vote for titan and dm @dark_is_evil for reward first 20 ppl only

Come abyss Mk i no chat for my channel

As you dey type like this what do you gain and beside am not dull have checked he hasn't admin me so stop arguing with me 😒