ar
Feedback
CryptoBearSol (Airdrops & Punts)

CryptoBearSol (Airdrops & Punts)

الذهاب إلى القناة على Telegram

Winning is the goal 🍀 Always Gamble/Trade Responsibly 🔞 Admin 📧: @CleanthingB Enquiry/Advert/Promotion: uchecleanthing@gmail.com

إظهار المزيد
6 328
المشتركون
-124 ساعات
-237 أيام
-7330 أيام
أرشيف المشاركات
X509E23D

MLS 50 odds cut 1. Best in cut one 🤣
MLS 50 odds cut 1. Best in cut one 🤣

So una plenty wey play? As wahala happen, una begin show face, lol

My annoyance na say I just stake one game to win 350k some mins ago 😂 make them pray make e boom.

I don abandon the account. I no get strength.

Lmao football dey show - for my account 😂

It took only two days to wash away the two-week sins of the international break, and now I'm up in profits. It's not easy, but it does look easy sometimes.

Make I hit one mega win leave this posting code hustle abeg.

Repost na still problem.

Make Una repost nau lmao 😂 I dey sick bed all day but I still dey hustle with Una

No post where Napoli dey o and no answer any Napoli questions o.

Repost and post your slips here

photo content

Marseille goal.

Marseille wins and this is cut one. E pain me because I went very hard. Smh.

Marseille time dey go

First 0-0 draw for celje this year. Crazy.

1.15 over 1.5 for celje 😂

All on Marseille 🤞

CryptoBearSol (Airdrops & Punts) - إحصائيات وتحليلات قناة تيليجرام @cryptobearsol